Everyday hustle in Nigeria be challenging , and many people dey try to hustle. Bad products in Nigeria But the influx of copyright, also known as counterfeits, dey turn this hustle into a nightmare. These products range from gadgets and clothing to cosmetics. Some Nigerians wey don buy these copyright, dem later discover say dem no dey work proper